Olamde-Buhari/Osibanjo The change we want
Intro:
Apc....change!!!
Chorus:
Enjoyment for the people
Igbadun for d nation
Everyday jolification
Na d change we dey want
Maximum security
Too much electricity
Job opportunity
Na d change we dey want
Apc Apc Apc Apc
Buhari and Osibanjo na d change we dey want(2x)
Verse1:
E don tey we dey wait na 2day 2day
Dey go take d change(na d change we dey want)
As u dey talk dem dey feel u dey work we dey see
Action is louder than voice o(na d change we dey want)
People for road o
Don know d code o
No need to scope o
Lolo lo lo li o
Jaba da jaba da
Jobo do jobo do
Wetin u talk o(na d change we dey want)
I say my people no para
My people no vex
My people no stress
We go give u d best o
Chorus:
Enjoyment for the people
Igbadun for d nation
Everyday jolification
Na d change we dey want
Maximum security
Too much electricity
Job opportunity
Na d change we dey want
Apc Apc Apc Apc
Buhari and Osibanjo na d change we dey want(2x)
Verse2:
Hmmm hmmmn
Apc na wire elele
Everything go cooley elele(hmmn hmmmn)
Market women go enjoy elele(hmmn hmmn)
All d workers go enjoy elele(hmmn hmmn)
My people nagode(gode)
My people daru daru
Erora ma gbese(gbese)
Ke ma jo pese pese(pese)
No more sorrows and pain in our nation o
Sun go shine after d rain in our nation o
Chorus:
Enjoyment for the people
Igbadun for d nation
Everyday jolification
Na d change we dey want
Maximum security
Too much electricity
Job opportunity
Na d change we dey want
Apc Apc Apc Apc
Buhari and Osibanjo na d change we dey want(2x)
Outro:
Apc....change!!!
No comments:
Post a Comment