Monday, 7 September 2015

Olamide-Going 2 heaven

Olamide-Going to heaven
Intro:
R.i.p Dagrin....
R.i.p Fela....
To all the souls we've lost yea
Chorus:
Them say all dawgs......we are going to heaven
My dawgs from way back.....we are going to heaven
My ride and die chicks....we're going to heaven
The ones who gat me....we're going to heaven yeah
We're going to heaven.....(8x)
Verse 1:
Blood in blood out three hundred my nigga
Everything wey we won now we run dem ma nigga
U go....stone me before you condemn ma nigga
Buh this city wey we they them no born them ma nigga
Three sixty five days we're always on the highway
Back then when we no they do thank God its friday
Money they on silent my body no they vibrate
No food to chop only garri on ur birthday
Them don't know what we've been through
Bere lowo Tobe bere lowo Jindu
Tama wan le tama kako bi awon Hindu
Now when I see myself for mirror inu mi n dun
Welcome to my sunny day
Na me dey call the shots na me dey give myself holiday
Barman tell my driver make he check where that money dey
Make we sort everybody bill we're runnung the place
Sing chorus (2x)
Verse 2:
Shoutout to my people wey they Orile and Mushin
24/7 real niggas keep pushing
This hustle don tey no be null shin
No shortcut we go port to that cushion
Brain mi n touch everything spark
Soul mi blinding everything dark
Mo ranti b'everything se bere way back
Ti n ba rap t'everybody ma ma nipe mo n bark
Won fi mi rerin won pe mi l'oluya
Mo kunle mo de gbadura s'oluwa
Amala iya Shukura lama nje tele
Aaro osan ale ki iyanu to sele
Mo sun le pumpin
Mo sunle sakumba
Mo sunle cabasa
Mo d'adewale ayuba...wah
Me and my people we're still here
What doesn't kill you makes you stronger you feel me yea
Sing chorus(2x)
Outro:
Sir_pheelz on the beat....we're going to heaven
Dj Eni money.....                 ""     ""       ""     ""
B banks sunday......            ""     ""       ""     ""
Obinna patrick.....               ""     ""       ""     ""
I k base one......                    ""     ""       ""     ""
Ojo....                                      ""     ""       ""     ""
Sakumba                                ""     ""       ""     ""
Sharp...pumpkin                   ""     ""       ""     ""
I.d cabasa
Fonnell
Abayo...
Samad.....
Ibro.....emeka
Seedorf...chiwendu.....sabior
England.....mighty man
Tunde Hero.....barber mi toh bad
We're all going to heaven
Da one.....Efrekit....dennis ....
My ride and die chicks.....
The ones who gat me...
Yeah.....Rest in peace abboy
Rest in peace wiper.....(2x)
Rest in peace lekan boxer huh
Rest in peace dagrin(dagrin)

13 comments:

  1. Can't believe that am still using this 22-February-2023 God Bless Baddo, God Bless the blogger, we're all going to heaven

    ReplyDelete
  2. August 15 2023
    I still find am come!!!

    ReplyDelete
  3. November 8th I still run come

    ReplyDelete
  4. 8th November 2023...Mafo!!! Baddo na Baba

    ReplyDelete
  5. Dis song really dey underrated Jan 17

    ReplyDelete
  6. One of the most underrated song ever, jah bless you king Baddo

    ReplyDelete
  7. Kennie Froshie4 March 2024 at 10:38

    I still came here since when this song was released back then, like it's song you'll never get tired of, if you are entangled fr this is MARCH 4 2024 JAHBLESS BADOO FOR BEING THERE HE HELPS ME A LOT WITH HIS TUNES MORE LOVE FROM HERE

    ReplyDelete
  8. Live long and stumble King Badoo

    ReplyDelete
  9. the lyrics be like say baddo siddon beside me.

    ReplyDelete
  10. September 18 2024. Classic na classic. Rest in peace Abboy.

    ReplyDelete
  11. Still here in 2024

    ReplyDelete
  12. Thank You Baddo

    ReplyDelete